LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

YEBOO

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Swag oh
Vice versa and Jargo
S&S don dey mad oh
CBJ down to Lagos
Yebo
Everything bright and yellow
Everything don Dey gel oh
We no Dey wan Dey with smello


I'm in the corner
With my marijauna
No be gbana no be Cana no be Ghana
Cfricana
I get americana
She Dey do me wini wana
Ba na son magana
Yebo
Everything is fuego
Jtown to Soweto
Make dem spray me the ego


Swag oh
Vice versa and Jargo
S&S don dey mad oh
CBJ down to Lagos
Yebo
Everything bright and yellow
Everything don Dey gel oh
We no Dey wan Dey with smello


XL recordi me well
Make e no go lag oh
I be Big Zoot
Tell me why I no go brag oh
Jargo
Make dem look sharp oh
If I catch am match am
Both of us go sleep for sanko
If na bad thing big zoot go Dey di front row
Na only when we bill up with the backi
We Dey back row
Tank roll
Make sure the bag intact
Eyes Dey for front
Kele nyash Dey for back

Verse (Vice Versa)
Kele uh Dey for uh
No be say we Dey run am make she ask for the kpa
Pack all the rabba put inside the koroba
Comot body if you no geti mind like korota


Swag oh
Vice versa and Jargo
S&S don dey mad oh
CBJ down to Lagos
Yebo
Everything bright and yellow
Everything don Dey gel oh
We no Dey wan Dey with smello

PUBLISHERS

Lyrics © Gotright Innovations Ltd

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use