Oh Baby this your love[00:21.81]You don trap my heart baby girl I no go fit comot[00:26.29]Come put it on me[00:27.55]Baby girl I know you're dangerous[00:30.55]And if you break my heart Omo[00:32.29]Baby nothing lose[00:34.22]Omoge nothing lose[00:35.50]Nothing lose[00:36.94]Why you con Dey do like this[00:38.94]Me and you say we no go catch feelings[00:41.15]Now[00:42.04]Baby we don catch feelings[00:43.19]Tell me now Watin we go do like this[00:45.74]Why you con dey do like this[00:47.84]Me and you say we no go catch feelings[00:50.11]Now[00:51.31]Baby we don catch feelings[00:52.29]Tell me now Watin we go do like this[00:53.67]My Baby Vanessa[00:55.67]Fine Girl from BAYELSA[00:57.84]Say we go be like Romeo and Juliet[00:59.97]My baby Vanessa[01:02.35]My Baby Vanessa[01:04.49]Fine Girl from Bayelsa[01:06.69]Say we go be like Romeo and Juliet[01:08.82]My baby Vanessa[01:10.84]Only you[01:12.06]Fit[01:12.69]Give me love wey no go delete[01:15.47]My baby you[01:16.82]Fit[01:17.96]Make a man want to Debit[01:19.73]If I love you[01:21.47]Nothing wey I no[01:22.59]Go fit do for you[01:24.24]If I love you[01:25.67]Nothing wey I no[01:26.94]Go fit do for You[01:28.91]Baby girl you Dey Scatter my Medulla[01:31.21]Cos you make me Dey speak Vernacular[01:33.34]I Dey call on you girl make you hear me now[01:35.56]Cos the way that you love me Spectacular[01:38.26]Why you con Dey do like this[01:40.16]Me and you say we no go catch feelings[01:42.28]Now[01:43.07]Baby we don catch feelings[01:44.56]Tell me now Watin we go do like this[01:46.74]My Baby Vanessa[01:49.09]Fine Girl from BAYELSA[01:51.19]Say we go be like Romeo and Juliet[01:52.49]My baby Vanessa[01:53.34]My Baby Vanessa[01:54.68]Fine Girl from Bayelsa[01:58.85]Say we go be like Romeo and Juliet[02:01.27]My baby Vanessa