Ogologoma be our everyday song
Dey bring the brightest results
You no fit appreciate sun
Ogologoma be our everyday song
Dey bring the brightest results
You no fit appreciate sun
Ogologoma be our everyday song
For your grace for my life everyday
For the place wen I dey everyday
Men the journey no go complete
Men I promise not to repeat oh
Say blood thick pass water
For your grace for my life everyday
For the place wen I dey everyday
And feel it in your face oh