LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Detty December

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Detty December Ah)
Ouuuu
(Bad boy k*ll a boy gba gba o)
(VIKKIYESOH)

Tell me where you dey go
Make I follow dey go
I swear,girl you BAD & BOUJEE baby
Sheybi you sef you know na?

Detty December
But I wanna have you forever
Jowo Biko dakùn jor
I don surrender

Oh my darling
Oh my darling
Tell me where you dey go
Make I follow dey go (yea)

Oh my darling
Oh my darling
Tell me where you dey go
Make I follow dey go (yea)

Ouuuuuuu
(Ye ye ye ye)
Ouuuuuuu
(Ye ye ye ye)

Oh my darling
Oh my darling
Tell me where you dey go
Make I follow dey go (yea)

DETTY DECEMBER
BUT I WANNA HAVE YOU FOREVER
MY BABY BELLA
I WANNA HAVE YOU FOREVER

DETTY DECEMBER
BUT I WANNA HAVE YOU FOREVER
MY BABY BELLA
I WANNA HAVE YOU FOREVER

Oh My Jesus Christ
For your sake i fight
(Nearly die)
My B.P don rise
Which kind girl i jam
(Nearly kpai )
Things I did for love
Beauty blind my eye
(Cannot lie )
So many men don try
Wetin man dey find?

Girl you fine like OGBANJE
(Ehen)
This your movie dey make man Craze(Ehen)
Baby call me I’m on my way(Ehen)
This your beauty dey make man craze (Ehen)
Girl you fine like OGBANJE
(Ehen)
This your movie dey make man Craze(Ehen)
Oh baby
My baby
My darling
My darling,darling,darling

Oh my darling
Oh my darling
Tell me where you dey go
Make I follow dey go (yea)

Oh my darling
Oh my darling
Tell me where you dey go
Make I follow dey go (yea)

DETTY DECEMBER
BUT I WANNA HAVE YOU FOREVER
MY BABY BELLA
I WANNA HAVE YOU FOREVER

DETTY DECEMBER
BUT I WANNA HAVE YOU FOREVER
MY BABY BELLA
I WANNA HAVE YOU FOREVER

WRITERS

VICTOR AKUBOR

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language