LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ah Mant

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ice on my neck, make the nightmare glow
Dem dey talk, dem dey hate, but light still show
Big-boy lifestyle, dem no fit stop my flow
Twizzy, yeah, we run the shit, make the whole world know
Steady on my grind, omo, I no dey dull
From the ends to the jet, see the vision full
Dem wan taste my grace, but my mind too cool
Anywhere the wave dey go, yeah, we dey pull
I mount, I mount, dem no fit stop me oh
I mount, I mount, everywhere I dey, we dey glow
I mount, I mount, shawty dey ride withme slow
I mount, I mount, money and vibes dey follow
I mount, I mount, dash am quick, no slow
Omo dey call me, she sabi say I go
Para dey everywhere, money dey overtlow
Shawty dey my side, she dey catch the show
I dey move fast, no time for lag
Dem nor fit shenk me, I dey waka my way
Block dey shake when I pull up with the car
Haters dey talk, I just dey laugh like ha-ha
Owo dey chase me, pockets full no lie
Shawty dey my side, she dey wink my eye
I mount, I mount, dem no fit stop me oh
I mount, I mount, everywhere I dey, we dey glow
I mount, I mount, shawty dey ride withme slow
I mount, I mount, money and vibes dey follow
I mount, I mount, dem no fit stop me oh
I mount, I mount, everywhere I dey, we dey glow
I mount, I mount, shawty dey ride with me slow
I mount, I mount, money and vibes dey follow

WRITERS

Lee Ofudje, Christopher Emuveyan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language