LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Be Lie

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I nor fit lie
I nor fit lie
I nor fit lie
I nor fit lie

Straight from Warri we dey worry dem
Every step we take yeah we pressure dem (I nor fit lie)
From the mud we rise now we bury dem
If you ask about the wave na we carry am (I nor fit lie)
Oh-oh na we carry am
Whole city know say we steady on
From Warri to Lagos we dey turn it on
Any stage we touch we dey set it off

I Dey run things since a jit ask 'bout me
Dem Dey talk before now dem quiet suddenly
Dem no see the grind dem just see the glory
But I hustle day and night build am gradually
Back then na okada now na the foreign Benz
Started with faith now we make am make sense
Small pikin with a dream now we setting trends
If you check the scoreboard na we dey ascend
I no dey chase am e dey chase me
Big moves daily that's my destiny
From small boy days to a legacy
If you mention my name say am respectfully
They see the drip now they copy the flex
Old friends switch but I no dey vex
Big motion only we no settle for less
Warri boy shine yeah we different from the rest

Straight from Warri we dey worry dem
Every step we take yeah we pressure dem (I nor fit lie)
From the mud we rise now we bury dem
If you ask about the wave na we carry am (I nor fit lie)

Huh huh huh
I nor fit lie I nor fit lie
Huh huh huh
I nor fit lie I nor fit lie
Huh huh huh
I nor fit lie I nor fit lie
Huh huh huh
I nor fit lie I nor fit lie

WRITERS

Lee Ofudje, Christopher Emuveyan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None