LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Try

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Titanium huh
Twizzy Twizzy again

Late night thinking, demons in my head
Street no get mercy, na lesson I collect
From zero to something, every scar na debt
Mama pray for me, say make I no forget
Oya wave, oya wave, we no dey tire
Oya flex, oya flex, light am on fire
All my gang dey close, we dey run the town
Energy Dey heavy, we go put you down

No be say life easy, still we dey try
Bills on my neck, still I dey smile
No be say I lazy, still I dey grind
If tomorrow better, na God decide

Slide through the city, coupe look like a spaceship
Vibe steady wavy, pockets never look basic
Gio on my line, she sabi my language
They coping my style, dem like how I de package
Na Cana I dey puf, make my mind feel clear
Hustle on my mind, but the top dey near
Dem dey whine, I no panic, I dey focus on my lane
Dem smile for my face, but badmind dey their brain

No be say life easy, still we dey try
Bills on my neck, still I dey smile
No be say I lazy, I dey grind
If tomorrow better, na God decide
For the hustle me I don craze I no go lie
Na the Cana Dey calm my head I no go lie
Shawty dey with me we steady Dey high
Money dey flow, we dey lit, we dey fly

WRITERS

Lee Ofudje, Christoher Emuveyan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual