See let me tell you where I'm from
Come from a city called jtown
So make you know what is written in my songs
Just want to blow blow blow
We dey feel fly like rocket
Them no fit change my concept oh
We dey feel fly like rocket
Them no fit change my concept oh
For the music dem know say I be biggy man
All of them know say me dey give em heart attack
See Brother man this life is full of folly
That's why me living my life on a low key
She dey treat me nice but I don't deserve it
See I be giving them giving them giving them
Hits from back to back to back to back
You no fit carry my case cus I be alien
Make nobody compare me with another man
Anywhere I go jump and pass
Pepper don too enter my eyes
No allow Pepper enter you eye
No go fight pesin wey pass you size
We dey feel fly like rocket
Them no fit change my concept oh
We dey feel fly like rocket
Them no fit change my concept oh
Make Una know know say na money be the Koko
Make Una know know say na money be the Koko
Tinini tanana we dey hustle for the money
So everyday we go fit be the life for the party
As you see say I no look uche face
Many people think say me I don craze
That's why I get on my knees and pray
Everyday and night jah protect my way
Two four seven me grind everyday
Anywhere I go jump and pass
Pepper don too enter my eyes
We dey feel fly like rocket
Them no fit change my concept oh
We dey feel fly like rocket
Them no fit change my concept oh
Make Una know know say na money be the Koko
Make Una know know say na money be the Koko
Say na na na na na na na na na na na na na