I’ve been thinking everyday of my life
And I will do anything yeah for it
Started long time yeah it’s a journey
I’ll never quit even in my sunshine
Na only God wey no my pain
Sacrifice disgrace for the Aim
My only friend Na grace for the Aim
How go fit do without jah grace
If no be God I for don de craze
me I no de lie I de my lane
Na only jah wey no my Aim
How I go fit do without jah grace
if no be God I for don de craze
Me I no de lie I de my lane
Na only Jah wey no my Pain
Na only Jah wey no my Shame
Na only Jah wey no my Aim
how go fit do without Jah grace
if no be God I for don de craze
I don pray I don cast I don bind am
baba God e don hear e don sign
Sound from Divine I de wear my design
Jaz on jaz but their jaz don cast
I don run my race and I getti no wahala
Back to sender to their father and their mother
Back from days when I getti no raba
Sound from Divine I de wear my Design
sound from Divine I de wear my design
na only Jah wey no my Aim
how I go fit do without jah grace
if no be God I for don de craze
me I no de lie I de my lane
na only Jah wey no my shame
na only Jah wey no my Aim
how I go fit do without Jah grace
if no be God I for don de craze