Yeah yeah ( puaaaahhhh ) !!
Ye , E be only you my darling
I love you plus Jara , jara
You gimme loving dada , dada
I love you plus jara, jara
Come make I love you dada
Ma gyal me say this kind love oh
You know say me do anything for you my girl
Make u no go leave Man run go
You know say me do anything for you my girl
Ma gyal me say this kind love oh
You know say me do anything for you my girl
So Make you no go leave man run go
See ,Dem no fit divide me and you oh baby
If Somebody try , Hold am oh eh
This your love fit to kill person
This your love fit to kill person
Oh My international baby eh
I love you plus Jara , jara
You gimme loving dada , dada
I love you plus jara, jara
Make i give you the love wey you Never
Ever ever ever, seen before
And you need any guy we go dey for
Girl I don see you for my dream
Say me and you go act film
All of dem other guys deceiving you
But what I got for you is real
Give me the keys to your heart baby
For you my love no fit sha Baby
Girl make I show you how it feels
Give you good loving on the real