Everyday for here be like holiday
Shey na who get money them the obey
Shey na who get something na e the showcase
Shey na who get coin na e the check rate
We popping champagne on a regular days
All white on a cultural day
I heard all you said and you said with hate
Nwanne don't mess with my grace
We dey gyrate and celebrate
Steady paid is heavily paid
Nwanne no more rainy days
We dey gyrate and celebrate
Steady paid is heavily paid
Nwanne no more rainy days
Ifugo udi ndu anyi na ebi
Monday to Sunday anyi no ezi
Ifugo udi ndu anyi na ebi
Monday to Sunday anyi no ezi
Na chukwu ga butter your bread
No Investment gang bu the gang
No Investment gang bu the gang
We dey gyrate and celebrate
Steady paid is heavily paid
Nwanne no more rainy days
We dey gyrate and celebrate
Steady paid is heavily paid
Nwanne no more rainy days
Ifugo udi ndu anyi na ebi
Monday to Sunday anyi no ezi
Ifugo udi ndu anyi na ebi
Monday to Sunday anyi no ezi
Ifugo udi ndu anyi na ebi
Monday to Sunday anyi no ezi
Ifugo udi ndu anyi na ebi
Monday to Sunday anyi no ezi