I just want to dey my dey
Hustle hard and get my pay
I want to dey go church on a stead
Start to dey hustle down on the jets
I just wanna get high and faded
2 million black and a label
I just wanna chill out with a nice girl
Lamba till we all take our last breath
It's time to be mad and bad
Stay wicked and wear all black
Give to Caesar what Caesar lacks
Aves drop on my matter I fit tear you slap
Say dem go defend you in the end Maguire
Cause I no get time for all your para para
Like who's stock in curfew in front of soldiers
I leave you with no explanations
This is my life and of course it is mine
To prove it I don't need no examination
I just want to dey my dey
Hustle hard and get my pay
I want to dey go church on a stead
Start to dey hustle down on the jets
Smoke anything you talk I accept
I no wan dey pack plenty people come dey call dem friends
I just want to stay happy
Cash in cheque's and pile money
Bake it and then eat my cake
E no bad say I chill with drake
I no wan dey beg favors from person wey go carry tell person
I can't kill myself for all this stress
I pray that the lord bless me
I just want to dey my dey (let's go)
Hustle hard and get my pay
I want to dey go church on a stead
I want to be born again (normal)
Start to dey hustle down on the jets