Ah aiii na na na (Call me VOKAL Szn)
I Sit down I just dey remember
How our love e just dey grow stronger
You arrest me like say you be police
You dey high me like say you be kpoli
All I want is make we grow older
Together on top any matter, Darling!
Sit down with me beside my throne ooo
You are the bone of my bone
Me I no go let you Go Go Go
As you dey sweet like Shuga girl
As you dey sweet like Shuga
As you dey sweet like Shuga Ye Ye Ye Yoou
As you dey sweet like honey girl
She you go dey my side (I no go leave your side)
You're an angel in disguise
You have prolly become my chargie
Make music along with me girl
With this your love I dey
And your body ginger me girl
I can't fit to leave you Darling
As you dey sweet like Shuga girl
As you dey sweet like Shuga
As you dey sweet like Shuga Ye Ye Ye Yuuo
As you dey sweet like honey girl
She you go dey my side (I no go leave your side)
Hold me tightly (Love me right)