E be mad ting no be chise ting body on prototype ting you're amazing oh ahhh
Do me something do me nicely me nah fi jeopardize this I’ve been waiting oh ahhh
See you dey do something to me me
Make me scream cum by here I no wan leave you side oh my never no
And if I chook you you go feel am odo
I swear to you I promise you you go feel am ode oo yeh *2
It’s magic when we collide
Get your undies I’d get the light
On your body I’d take my time
Then I’d storm in the speed of light
Constantly I go bash your boot Nd I don’t need no break pad we feel so damn right
You dey do something to me me
Make me scream cum by here I no wan leave you side oh my never no
And if I chook you you go feel am odo
I swear to you I promise you you go feel am ode oo yeh *2
Pepper dem like Ajinomoto
You the one I dey want never let go
To na fr kin na je moma Latan jo je Kin Latan you dey charm me
Omo you dey stupify me oh ahhh yeee
I go ham on your ass babeh in the mean time
You dey do something to me me
Make me scream cum by here I no wan leave you side oh my never no Outro