I no dey look my brother money
Baba God set a table for me
For the night then we gbagbee
All of my worries go away
See anointing for my head yahhh
I no holy but he bless sinner man
Blessings dey touch sinner man
Many wey dey judge sinner man
But dem no fit against you
I no holy but he bless sinner man
Mercies on top sinner man
Many wey dey judge sinner man
But dem no fit against you
Ten thousand by my left and right
You can fly if you just believe
Wipe am bulala shagolo dada
Shebi wo na Lon bomilashirii
See anointing for my head yahhh
I no holy but he bless sinner man
Blessings dey touch sinner man
Many wey dey judge sinner man
But dem no fit against you
I no holy but he bless sinner man
Mercies on top sinner man
Many wey dey judge sinner man
But dem no fit against you
I no dey look my brother money
Blessings dey touch sinner man
Baba God set a table for me
But dem no fit against you
But dem no fit against you