LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Past 8

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
It's been a weekend
It's been a weekend
Make you no late
Time na past 8
It's been a weekend
It's been a weekend
Make you no late
Time na past 8

I tell her wait ooh
See your waist ooh
For my place, I know you can relate
Make you no late, baby make you no late
I don dey wait, make we foreplay
Coz girl I need your company yea
Girl I need you here with me yea
I don't want nobody else
I don't want nobody else

Make you dey my place
Girl I don dey wait
Make you no late
Time na past 8

Make you dey my place
Girl I don dey wait
Make you no late
Time na past 8

WRITERS

Chisom Eze

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual