From the am to the pm on the dot
No believe me check my Dm on the spot we Dey hot
Abegi leave dem make them talk
Wan carry my matter for head
I go Give dem make them hawk
Hold my side na so I pin pini da
The gbedu drop as I expect dem feel am
Roll the kpo pass am round dem kill am
Tell the waiter gimme shots of the best Tequila
See the barnie wey I import
How you go look me come tell me say I no go chop
When na we Dey the kitchen Dey put the food inside the pot
If na joke make dem stop am cus I no Dey find am funny
Spice am up telle telle with pepper and thyme and curry
Take one spoon put my hand inside her honey
Lick her plate until e clean she say
Its like your very hungry
From the am to the pm on the dot
No believe me check my Dm on the spot we Dey hot
Abegi leave dem make them talk
Wan carry my matter for head
I go Give dem make them hawk
Hold my side na so I pin pini da
The gbedu drop as I expect dem feel am
Roll the kpo pass am round dem kill am
Tell the waiter gimme shots of the best Tequila
Why they call you MakaWTF
When we chilling every moment
Dan iska sha weewee inna Benz
From the am to the pm on the dot
No believe me check my Dm on the spot we Dey hot
Abegi leave dem make them talk
Wan carry my matter for head
I go Give dem make them hawk
Hold my side na so I pin pini da
The gbedu drop as I expect dem feel am
Roll the kpo pass am round dem kill am
Tell the waiter gimme shots of the best Tequila
No be odunsi but she Dey call me the engine
Bend her over for the position like say na pick pin
Presidential wey dey get affair abi na Clinton
Touch am follow go she don jogodo like professor linkin
Kele wey Dey my dm I no fit count
Check the steez Dey no fit doubt
That’s when I make the kitty pounce
From the am to the pm on the dot
No believe me check my Dm on the spot we Dey hot
Abegi leave dem make them talk
Wan carry my matter for head
I go Give dem make them hawk
Hold my side na so I pin pini da
The gbedu drop as I expect dem feel am
Roll the kpo pass am round dem kill am
Tell the waiter gimme shots of the best Tequila