Say baby if you shake am osogeme
Pick up you know wan do delivery
No go switch up like nepa PHCN
Baby make we party like the 90s
Wetin I dey find go sokoto
Babygirl say e dey for your shokototo
Vanilla flavor ice cream cone
Girly you dey make me ogologo
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy iya
Seductive you Dey look me
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy iya
I dey tell you baby Osogeme
The way you dey look me baby osogeme
The way you dey whine baby osogeme
The way you dey look me baby osogeme
The way you dey whine baby osogeme
I dey channel all my energy
Kpakurukpa baby kpakurukpu
Eyes on the goal baby that is you
You know say me I busy but I shift my schedule
Hungry dey catch me baby agurunagum
Set for me make I belle full
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy iya
Seductive you Dey look me
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy iya
I dey tell you baby Osogeme
The way you dey look me baby osogeme
The way you dey whine baby osogeme
The way you dey look me baby osogeme
The way you dey whine baby osogeme