Omo ti o le Kumo Reeewiiiindeeer!!
Sekkul down mr Day-dreamer
Mi sekkle down me no do your girlfriend
Ask her best friend what she calls me Ahh
Den ma look pun mi face like me gorilla
Fire burn them like cigarette
We be flossing una dey hate
If i touch down tuna go shake
Fire burn them like cigarette oo
We be flossing una dey ooo
If i touch down tuna go shake
Baby girl you smash that !
Mae it fly like a Janglover
Baby girl you go feel my vibe
Curl it up like a barbwire
Make it fly like a Janglover
Baby girl you go feel my vibe
Curl it up like a barbwire
You blow my mind Afghanistan
You make a badman run temprature
Study you everyday nomenclature
Put your lights ina d air
Or them throw you ina celllll
Fire burn them like cigarette
We be flossing una dey hate
If i touch down tuna go shake
Fire burn them like cigarette oo
We be flossing una dey ooo
If i touch down tuna go shake
Baby girl you smash that!
Make it fly like a Janglover
Baby girl you go feel my vibe
Curl it up like a barbwire
Make it fly like a Janglover
Baby girl you go feel my vibe
Curl it up like a barbwire
Make it fly like a Janglover
Baby girl you go feel my vibe
Curl it up like a barbwire
Make it fly like a Janglover
Baby girl you go feel my vibe
Curl it up like a barbwire