LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Santa Claus

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh baby tell me what you need
You can call me Santa clause
My baby go upon your knee
Like you wanna pray for God
Your body strong reality
Baby call me come your church
I go follow you go I go follow you
I go follow you go beibe
Baby girl lodun toyi oooo
Omotena dun toyiooo
Oh my baby dun toyi ooo
You fine pass silver and gold you know

One in a million boo
My milliano
Oh baby jor wa jekarinrin ajo
My favorite girl my eminado
Pretty pretty kai baby do the dutty whine
See the way you fine girl you deserve the crown
Pretty pretty wa baby do the dutty whine
See the way you fine girl you deserve the crown
Baby no Dey play play play
No Dey shere re
Look into my face baby
Baby no Dey play play play
Waggba mevuevue
Ele why

Baby girl lodun toyi oooo
Omotena dun toyiooo
Oh my baby dun toyi ooo
You fine pass silver and gold you know
Oh baby tell me what you need
You can call me Santa clause
My baby go upon your knee
Like you wanna pray for God
Your body strong reality
Baby call me come your church
I go follow you go I go follow you
I go follow you go beibe

Sade baby girl malo gbagbe
Will you jojo mi dance it
Baby please baby go low low low oh go
Ifere lodamiroriru baby you know

Baby girl lodun toyi oooo
Omotena dun toyiooo
Oh my baby dun toyi ooo
You fine pass silver and gold you know

WRITERS

Iyanuoluwa Omolayo, Lawal Mohammed

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion