Don't play with my sanity that's the last thing
Take the pain for the gain
Yet another brand new day to take advantage
Tobamunolo ma tana candle
ciint Nobody fit dull my ginger ah
Whether I get money or not I'll ginger
Biodesi Hennessy amu mirinda
Inside ghetto lavida local
Man I'm outside for the summer
I dey find the one wey be real one
Make a fist case I gotta throw one
Don't mistake my silence for coward
I been steady on my grind all my days
Ehn timba romo to Shawn o
If I get myself a beautiful lady o
Show me Wetin nobody can see
Tell ‘em other guys no more vacancy
Shawty can I count on you
Omo anything fit sup for life o
Dats why do not disturb dey my phone
Me nah fi give a man space
Now they moving to the sound
Make me come dey feel like I be soundman
Wish i started early days
I might have seen better days
Choices that I made I no regret am
But Tobe sope tale ley hmmmm
Make you tell them say na me be Waveboy
Oh my Senorita omo shitta Ojuelegba nio
Dat boy wey dey disturb the neigh-bors
Whether I get money or not I'll Ginger
Biode Hennessy amu mirinda
Inside ghetto lavida local
Man I'm outside for the summer
I don see the one wey be real one
Make a feast gotta reason to throw one
Celebration, Big up my day ones
I been steady on my grind all my days
You know meself I sabi as e be o
I think I got myself a beautiful onitemi
Show me Wetin nobody can see
Tell ‘em other guys no more vacancy
Shawty can I count on you
Wish I started early days
I might have seen better days