E getti many many blessings Baba don Dey bring my way (ah ah ah)
And e getti many many people wey no want am come my way (ah ah ah)
We get finesse on God everyday is a holiday
On a steady I Dey hold my side
And na Baba God e getti many my back
Anytime I fit to change my style
Ain’t nobody fit to kill my vibe (vibe)
As all the blessings dey kporokoto come my way
And blessings follow me o
All the way to the top everyday is a must o
Na kasala this gbedu cause
Dem hear the gbedu everybody jump up
Na kasala this gbedu cause
Dem hear the gbedu everybody jump up
Blessings follow me o ah ah
All the money, all the money
Akaunuche Akanuche Akanuche (ye yeh)
Akanuche Akanuche Akanuche (ya yeh)
Akanuche Akanuche Akanuche (Money follow me
As all the blessings Dey kporokoto come my way
And blessings follow me o
All the way to the top everyday is a must o
Blessings follow me o ah ah
All the money, all the money
Akaunuche Akanuche Akanuche (ye yeh)
Akanuche Akanuche Akanuche (ya yeh)
Akanuche Akanuche Akanuche (Money follow me
Many years come I don dey treck am hold up
Carry my cross I face my fears and I hold on
Even with their gun Baba God hold their bullet