Money no dey e no dey part of our vocabulary (Vocabulary)
ballin everyday from Lagos to Kiro (ah ah ah)
Shout out my Ladies Dem up in Cali
Showing me love with the grind on a steady
Make them Spray the dollar ah ah ah
The Money wey we get e no dey finish
and Everytime we spend e dey replenish
Owo Ti Wolewa Omo is plenty
if you're not dancing you're sleeping on a long thing
wanna be starting something
if you like make you do the dumb thing
as I enter see the people jumping and dancing and I like it
wanna be starting something
if you like make you do the dumb thing
as I enter see the people jumping and dancing and I like it
make them Spray the dollar ah ah ah
the money wey we get e no dey finish
and Everytime we spend e dey replenish
Owo Ti Wolewa Omo is plenty
if you're not dancing you're sleeping on a long thing