LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sapa Na Bastard

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You know say life is a journey
Try follow person wey know road
Hold transport follow body
Cos Where you dey go no be stone throw (ah)
Cos E no funny
Dem no dey tell person
Don learn my lesson da da da

Thing wey you want
Your Money no reach am
Tripple the hustle
So you fit get richer
Money no dey grow for tree
You no fit plug am
People wey dey find am sef
No fit see am ( ahh)

Na person wey gety
Fit to dey bizza
E fit to gara
Lavida and loca
If you get money
Your people go loyal
Even the muntula sef dem loyal
Ah wait

Sakpa na bastard
Sakpa na bastard
Sapa na bastard

Nzo bu Nzo bu
For the money I fighti knofu
Make e long
Makey me sef confuse
Ah Ann
Owo shaka gbe

When the money long
When the money talk
Den go Dey stand at ease
Or Attention
Wetin better pass money
Is more money
E no get wetin dey sup

Thing wey you want
Your Money no reach am
Tripple the hustle
So you fit get richer
Money no dey grow for tree
You no fit plug am
People wey dey find am sef
No fit see am

Na person wey gety
Fit to dey bizza
E fit to gara
Lavida and loca
If you get money
Your people go loyal
Even the muntula sef dem loyal
Ah wait

Sakpa na bastard
Sakpa na bastard
Sapa na bastard

Sa sa
Sapa na bastard
Sapa na bastard
Sapa na bastard

I go dey lie for you?

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc., Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language