Girl I'll move a thousand metres
Run thousand kilometres for you oh iyamo mi oh hm
Many many girls I've seen but na you
Be the only one for me o oh
Your body is so amazing oh
I love you oh my baby oh
Oh I love you oh my baby oh
Anything you talk I go do
I go do ohh I go do for you
Love the way you vibe my gbedu my gbedu oh my gbedu walai
I love you oh my baby oh
Oh I love you oh my baby oh
Anything you talk I go do
I go do oh I go do for you
Love the way you vibe my gbedu my gbedu oh my gbedu walai
If I lie for you make water carry me
Your body is so amazing girl
Girl you do me magic but it's nothing
Girl I go buy Porsche Ferrari
For your body I go spend money
For your body champagne I go waste
Girl come make we go away