LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Call Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Fire don dey burn for my head
Who go PREE me now ,
Plenty yawa don dy xup
For her head she call me criminal
And the yawa wey dy play for my head
E be seasonal ,oh lord
Aside the money and the music
Make nobody come stress me now
Wo wo wo

Ohema dy your day Abeg
Ohema dy your day Abeg
Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg

Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg


Oh girl you fine ,you fine yea
Plenty things bother my head
Come and save my soul
Jeka malo masunle oh
Over over there
No catching feelings
Make we just dey de
This your touching babe
Make you gimme all night long
Shawty,would you mind ?
If I push p
If I come around
Would you gimme all the touching
We go fly we go go Paris
We go go Maldives
Down to Addis Ababa
Butterflies in my belly oh bae
Call me when you need me oh babe
Trouble no go ever see you my baby
My baby my babe eehhh

Ohema dy your day Abeg
Ohema dy your day Abeg
Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg

Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg
Ohema dy your lane Abeg

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None