Tell me what you want Chidera
Hmmm No dy form familiar.
Gimme good love I can reflex
You gimme good love vanilla
No come dey form familiar ahh ahh
Telling me telling me something
You be the vibe You be my jalomi .
How many times I go shamaya for love
You do me kpalanga ,you chop my banana
I don dey tire ya ya for your ooh wooo
Many times I go shamaya for love
Chop my Kpalanga ,chop my kpalanga
I dy tire yaya for your ooh wo ohhh
Santa Monica ,we go fly ehh
How many times I go shamaya for love
I gave you all my love Olorun .
But you turn me up and down
And I gave my love for love
Telling me telling me something
You be the vibe You be my jalomi .