Why did you kill that nigga olopa
Tala ma pe lolugbala oh yeah
Koseni to gbewa ni ja oh shomo
Thought we were future leader Oh yeah but you don kill who wan Lead am olopa
You killed that leader olopa
Now we are fighting for what is Ours them Dey shoot us eni duro Bodija
Enough of all these brutalities
And dema cut a live short like a Trouser wey dem turn nika
We Dey fear police pass the Criminals
Cmon look how we are living now
If you look good you be criminal
How omo nobody wan become Somebody
For How long are we gonna Suffer in silence
Why did you kill that nigga olopa
Koseni to gbewa ni ja oh shomo
Thought we were future leader Oh yeah but you don kill who wan Lead am olopa
You killed that leader olopa