LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

PAMI

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dem say the vibes e plenty for my body
Orin Willy tin ba gbo onwori
E Dey make my body dey totori
E kan Dey be like I hynotize them
If no be magic then e no be Willy
Like I getti special ability
Kode sorin teko taogbori
E kan Dey be like I hypnotize them
Cause I Dey give them that real melody
E Dey sweet for their body
Gbedu yen ole tomi
Willy mapami na
I Dey give them that real melody
E Dey sweet for their body
Gbedu yen ole tomi
Willy mapami na
Pami ma forin pami
Ofe forin pami
Maforin pami
Willy mapamina
Pami ma forin pami
Ofe forin pami
Maforin pami
Willy mapamina
E getti people wey neva sabi
Dz wey sabi say d the boy too sabi
Though I no too get voice like wande coal
But if I drop gbedu won ma jo
Vibes wey go Harvard
Melody toh bad
So them dey start to Dey gbese like poco lee when I freestyle
I wan Dey give them back to back
Kowa Sope Willy u bad
Tin ba ti korin koma jo
Make them Dey chop my song for mouth
I wan Dey give them back to back
Kowa Sope Willy u bad
Tin ba ti korin koma jo
Make them Dey chop my song for mouth
Cause I Dey give them that real melody
E Dey sweet for their body
Gbedu yen ole tomi
Willy mapami na
I Dey give them that real melody
E Dey sweet for their body
Gbedu yen ole tomi
Willy mapami na
Pami ma forin pami
Ofe forin pami
Maforin pami
Willy mapamina
Pami ma forin pami
Ofe forin pami
Maforin pami
Willy mapamina
The vibes I Dey give them Oloun
Koletan Oloun

WRITERS

OGUNLEYE AYODEJI

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual