I remember wen we Dey chop food like it's our supper
Cuz we no get hope say we go survive
Nobody cared no money for account
Bolanle ba gbami lago otun loun oni semo oh
For better for worse na lori iro
This sapa no fi dey for long
You see as I Dey run my race like olusoji fasoba
Kooto tami lofa mo ti jabon gba
I became a beast that they can't conquer
Dem say I too waka jeje loju ona marose
Woni taloteba toni kin wa gbobe o
Because I no get today no mean say I no go get tomorrow
As I dey cry today no mean say I no go smile tomorrow
Baba loke lomo la I say nobody knows tomorrow
Moshe bi eni ku kinle mo who love me
So if it's not money Oga don't call me
Toba gbamilago u go chop blocking
So I had all hands on the desk
Now the blessings jaburata Dey start to Dey vex
Mehn I had to be fierce couldn't stand on the fence
Ain't neva gon relent cz I ve been down for long
Dem say sheyb na that small boy wey come from the ghetto
Omo I go don too fuck up if I go relent
Dem say sheyb na that small boy wey come from the ghetto
Na be that cornerstone wey dem don relent