I'm a small boy with a big engine
I tryna be bad but they won't let me
My conscience and my serenity
So I cannot make friends with my enemies
It is spiritual Emi felo mi
Wetin be my own koma gbe felo mi
I pray make goodness and mercies Dey fall on me
I've been with been working hard like I m hardly working
Sheyb u know u know say na money wey Dey ginger me
Na money wey Dey ginger me
They can touch my destiny
Open up my heart you will see the pain in me
Before dem slice up my throat
Help me get the lighter roll
So me light up me ganja roll
Help me get the lighter roll
So me light up me ganja roll
Originality is in the lifestyle
If I Dey dream about money
You know I ve gotta crosscheck things
So I no go know if them shenk me
I came for business ore mi
And you know what I m possessing
And see If no go lie mio le soun toju ri
Help me get the lighter roll
So me light up me ganja roll
Help me get the lighter roll
So me light up me ganja roll