Omoh na every day boys dey work for the money
Billionaires no dey sleep oh oh
Omoh boys dem dey work work work
While the other dey talk talk talk
Omoh boys dem dey grind and pray
While the other sit down dey play
Oluwa bless the hands wen dey hustle for the money
Bless the mouth when dey pray for grace
Oluwa bless the hands wen dey hustle for the money
Bless the mouth when dey pray for grace (wen dey pray for grace)
Alaye come to my class quick quick let me school you
If you no make money nobody wan know you
Life be like suicide na only you dey blow you
You no wan work for the street later you go talk say na witch dey do you (you don see am)
See I'm addicted to the big things, I'm allergic to the small things
Wetin me I carry for my waist no be small thing
You got to hustle make you know your worth
Forget Glo bros, na money dey rule the world
Emi Wilsonee gan gan gan gan
I dey go for da green like pon pon pon pon
Everyday no be Christmas, everyday no be New Year
Omoh no be small thing we dey do here
Omoh na every day boys dey work for the money
Billionaires no dey sleep oh oh
Omoh boys dem dey work work work
While the other dey talk talk talk
Omoh boys dem dey grind and pray
While the other sit down dey play
Oluwa bless the hands wen dey hustle for the money
Bless the mouth when dey pray for grace
Oluwa bless the hands wen dey hustle for the money
Bless the mouth when dey pray for grace (wen dey pray for grace)
Steady on keys billionaires no dey sleep here
Double your hustle Alaye nothing dey cheap here
Work like the first man so you can be the Genesis
For every lazy man na brokenness be him nemesis
My flows dey make headlines no be DBS
We dey go for the clean sheet, omoh no be BTS
Money dey for the street, no be CBN
We dey ball different locations like VPN
Money no be beans omoh boys for dey cook am
Success be like fish na hustle dey hook am
We dey look to the promise land, shey na Canaan?
Your girl dey my room, omoh na steady I dey cane her
Emi Wilsonee gan gan gan gan
I dey go for da green like pon pon pon pon
I'm taking bold steps, you no fit pull my shoe
Na only wen goat die nai dem dey pull him shoe
Omoh na everyday boys dey work for the money
BIllionaires no dey sleep oh oh
Omoh boys dem dey work work work
While the other dey talk talk talk
Omoh boys dem dey grind and pray
While the other sit down dey play
Oluwa bless the hands wen dey hustle for the money
Bless the mouth wen dey pray for grace
Oluwa bless the hands wen dey hustle for the money
Bless the mouth wen dey pray for grace (wen dey pray for grace)
God dey my side Oghenerabome