You already know say it's your favorite boy
The same boy of yesterday, today and forever
Emi Third Son! Emi Third Son, Wilsonee Elder
You already know (You already know)
You already know say we dey grind and pray
Nowadays even my haters now believe in me
Those wey no send me, they all receiving me
So wise they can never be deceiving me
To all my boys wen dey rep me God bless you
Even if life turn yanch I swear e no go mess you
Na you go press things, things no go press you
Even if devil dey do Mai Shai, He no go press you
Soup no red no mean say oil no dey inside
Prick small no mean say power no dey inside
June was my birthday I had a merriment
Life na double chance no mean say life na Merrybet
Forget the foul words but I hope you understand
That we're elevating to the top from the underground
Dad called me Wilson, Mommy called me Oghenemaro
She say anything I do make I dey put Oghene-caro
But I was made in the street
And right now I'm on top of this beat
Spitting lyrical venoms in the booth like a Cobra
I'm a 5 Star General, other rappers na Corporal
There's no room for hating, you can only grace this
My words are forever you can never replace it
Dem say life na mirror so I had to face it
Like the son of Idibia I had 2 face it
Flow like a prophet, call me the young Elijah
Still reign for the next three years, you like go tell Elijah
(Eh, you like go tell Elijah)
Bros! But I was made in the street and I was raised in the ghetto
I've been cooked in a pot and I've been boiled in the kettle
I will always do it mighty, I will never do it little
Cos success is coming straight at me like a missile
Wetin who no get teeth wan use paste do?
Wetin who no get leg wan run race do?
Wetin family witch wan use craze do?
Wetin Obasanjo and Osho wan use face do?
The money and the fame, of course I plan for it
Illuminating myself, I sacrificed for it
I'm being me but I still pray for a better me
Elder's Third Son there will never be another me
Follow your instincts, guide your decisions
Practicalize your thoughts and stand by your actions
Follow your instincts, guide your decisions
Practicalize your thoughts and stand by your actions
I'm not a pastor but I perform the rap miracle
Stand by my words - Shadrach, Meshach and Abednego
Soft boy typical, Waff boy critical
Make you lose your stand, fall like the walls of Jericho
Understand me cos I'll be going lyrical
My girl so on point, some say her beauty is mystical
Talent is spiritual, six packs physical
If you can't rap like Mode 9 please let it go
To all my boys wen dey rep me and all my girls wen dey love me, God bless you
All of my boys wen dey hail me and all my babes no dey fail me, God bless you
Omoh we dey grind and pray, we dey grind and pray
Oluwa know say we dey sin but we still dey grind and pray, we dey grind and pray
I no go lie for you bros we dey grind and pray, we dey grind and pray)
All my boys wen dey press for the street dem dey grind and pray
Omoh we dey grind and pray, we dey grind and pray
Oluwa know say we dey sin but we still dey grind and pray, we dey grind and pray
(You can't rap like Mode 9 please let it go)
We dey grind and pray, we dey grind and pray
Illuminating myself I sacrificed for it