Anthony Joshua for your heart o
I go endure the punch o e eh
Venita malu nma baby iji kwam na work o
I dey carry all your matta o for head
I dey carry all your matta o for head o
Make I give you love wey go mad you
E go be like say na Indian movie
We go dey dance dey shake our head
Cos las Las me and you go marry
I want to be your defender
When your village people Zender
Venita malu nma baby iji kwam na work o
I dey carry all your matta o for head
I dey carry all your matta o for head o
Venita malu nma baby iji kwam na work o
I dey carry all your matta o for head
I dey carry all your matta o for head o
Make I give you love wey go mad you
E go be like say na Indian movie
We go dey dance dey shake our head
Cos las Las me and you go marry