I don dey wait | don dey wait oo
Don dey hustle for my bread oo
Patient Dog eat the fattest bone
If him no work e go still broke oo
Make you enjoy your life dey go
Make we dey give baba the praise
Cos he give me life he give me grace
As | dey bubble with my mate
No be by work na by grace
We dey work we dey hustle ehh
Sister Nkechi Make u wine dey go
And and Shake it for daddy eeh
Come and shake it for mummy ehh
And and Shake it for daddy eeh
Come and shake it for mummy ehh