I'm a single soul with double body
I no dey get chill now with noble money
I no dey catch feelings but | love one fine girl
She's expensive now she dey Make me dey jaye
Oh my darling, fall for you
Oh my darling, fall for you
Oh my darling, fall for you
Oh my darling, fall for you
Shower the blessing of loving my girly oo
Give me the kisses loving my girly oo
Give me the kisses make | die for your love
Show me your work Make | be your nanny oh
Give me your heart Make | die for your love
Eeh I go die for your love
Oh my darling, fall for you
Oh my darling, fall for you
Oh my darling, fall for you
Oh my darling, fall for you