Dey chop amala kedi bifi geri eh
Kurogala nwangolo for me eh
Oya cool ma cool ma body o
I just want to take you on a cruise
Oh baby mi looking so beautiful
She's driving me driving me crazy
Oh nno biko batanu meriko
Ah bi ma be ah mi maran'me
Ah bi ma be ah mi maran'me
Dey chop amala kedi bifi geri eh
Kurogala nwangolo for me eh
Oya cool ma cool ma body o
I just want to take you on a cruise
She talk say my swagu dey drop for days
You like how my aboki hold your waist
The way you dey do me e dey make me craze o oh gosh
I promise to give you the things I make o oh gosh
My love no be counterfeit
I dey tell you the truth me I can't stop it
I dey tell you my love no be mistake o
My love no dey answer shit
I dey tell you my love no be counterfeit
The way you burst my brain I dey bounce on it
I dey tell you my love no be mistake o
I no go fall for the mistake o
Dey chop amala kedi bifi geri eh
Kurogala nwangolo for me eh
Oya cool ma cool ma body o
I just want to take you on a cruise
I know say you sabi the thing wey dey cool my body o eh eh eh eh eh
Oya cool ma cool ma body o
I just want to take you on a cruise
I know say you sabi the thing wey dey cool my body eh eh eh eh eh