Only money matter ni kebami so
Anything apart wo won ti ge Timi lo
Imagine the road is too rough
I'm getting tired but I gat to kip it up
I mind my business them say I too dey form
Been through a lot wey my mouth no fit talk
Oh lord pls come through before it's late
Awon olowo ni mofe ma ba to
The time is quarter pass two
I'm not too young to be cruising inna my Lambo (oh-oh-oh)
Link up abi you still dey gbadun the ghetto
Until you feel it you go know
Cigarettes different from Igbo no be joke (oh-ahn)
Met a girl in a club bearing Shade
She said make we link up for lekki ikate
Wetin happened after mo ti gbagbe
No be my fault na shayo and all my paddies
So many stress many yawa oh
When my check don drop ton ti gbe wa o
K'omo inu mi maso funmi pe temi bawo
The plan is to move on from nothing to something
Carry my homies along, do the right thing
Me don't care even though dem be twenty
They said there's love in sharing
Met a girl in a club bearing shade
She said make we link up for lekki ikate
Wetin happened after mo ti gbagbe
No be my fault na shayo and all my paddies
Turn me on with that don perion
I need like two kele here to turn me on
Fine fine girls like the stallion
Anytime I come with d vibe
If you like make you call police
Ino de fear when I de with my gees
Puffing things, smoking threes
Shaka DC Entertainment aaree aree