Oya do your thing mine harder
So na this life we gather
If them never kor gba research
Cus na who life Favour pass
Dem Dey hype no Dey force am
Them balance don banciaga
You see life na best turner
Slow motion just say prayer
I'm growing something in my heart
Creating song wey go manya
Elese Maria pidan many no be final eh
Morning island vibe moti colo
Wetin Dey for boys money Gomboi
My type agenda lero bustop
cnd we gat buckle up o Stubborn
OG bad dem pull up in convoy
OG bad dem pull up in convoy
Them balance don banciaga
You see life na best turner
Slow motion just say prayer
I'm growing something in my heart
Creating song wey go manya
Elese Maria pidan many no be final eh
Elese Maria pidan many no be final eh