LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

REAL MATTERS ORIGINAL

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Omo ehh for this life ehh
Anybody wey tell you say e easy ehh
My guy na setup oo
Real matters
No go loose guard oo
Motivate yourself
Bergboy


Steady pon my grind yah yah
Oluwa bergboy e don dey grind yah yah yah
Bergboy dey vibe yah yah
I be like davido I don dey fire yah

Steady pon my grind yah yah
Oluwa bergboy e don dey grind yah yah yah
Bergboy dey vibe yah yah
I be like davido I don dey fire yah

See tomorrow get belle
Nobody know watin deaf dey hear
Na God dey run am make you no go forget
Dem go do you wrong oo come dey tell you kpele

Steady I dey vibe oo
Person wey no get leg no dey zanku no lie
Steady I dey vibe oo
Person wey no get leg no dey zanku no lie


Steady pon my grind yah yah
Oluwa bergboy e don dey grind yah yah yah
Bergboy dey vibe yah yah
I be like davido I don dey fire yah

Steady pon my grind yah yah
Oluwa bergboy e don dey grind yah yah yah
Bergboy dey vibe yah yah
I be like davido I don dey fire yah


Boil your rice make I pick my beans
I no dey drag with anybody oo
Your time na your time my time na my time
When e set I go surely gbe body oo


If you neva go you no go know
Na the fine fine ones wey dey give gono
A word is enough for the wise shey you know
I dey talk e my mind na because say I know

Cassava today garri tomorrow
Today na your turn but my own you no know
Oluwa wey run am e go do for me oo
After God bless you shey na testimony



To piss no hard but fowl no fit
I get am before e no be property
Alaye hustle no blame anybody
The street na by grace no be everybody


Steady pon my grind yah yah
Oluwa bergboy e don dey grind yah yah yah
Bergboy dey vibe yah yah
I be like davido I don dey fire yah

Steady pon my grind yah yah
Oluwa bergboy e don dey grind yah yah yah
Bergboy dey vibe yah yah
I be like davido I don dey fire yah

Tomorrow get belle
Nobody know watin deaf dey hear
Na God dey run am make you no go forget
Dem go do you wrong oo come dey tell you kpele
Steady i dey vibe oo
Steady i dey vibe oo

WRITERS

BULUS WISDOM

PUBLISHERS

Lyrics © WISDOM BULUS

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language