The devil is in trouble mehnnnnnnnn
Baba God show them something
Baba God show them something
Baba God show them something
Dem fake pastors dem dey use juju show them something
Fraud boys wey dey wan catch mugu show them something
Playboys wey dey wan break heart Baba show them something
Whether ebe mercy or justice show them something
Baba God show them something
Baba God show them something
Wanna meekness no be weakness
Spiritual capa no be fitness
Me y3 gyata ne ba I get boldness
If you dey win souls that be interest
So Dem get ma picture for pot
Dem wan suck suck my blood
My body dem wan cut cut den chop
You be my life life support
By their fruit you shall know them
Wo w) Nyame dea wo nni problem
Show dem something be the anthem
Show dem something be the anthem
As we dey shout... Holy Ghost fire
Then everything... don dey scatter
So your juju... no dey matter
Cos we get Almighty power
Baba God show them something
Baba God show them something
Baba God show them something