Yeah see we got nicks on keys
Flk$ on beat small thing p
Baby you high me gan wo wo
With your smile baby you light me up wo wo
Everybody know you the perfect taste o
See your body fit you the perfect shape oo
Baby come around make i taste this cake o
Things dey sup when we dey under the cover
Na you i chose forget ifeoma and bola
Things dey sup when we dey under the cover
Na you i chose forget ifeoma and bola
Yeee my baby get this perfect shape oo
The way you move your body just dey burst my brain oo.
Hmmm abena get this perfect shape oo
The way you move your body just dey burst my
All these girls they not you
I mean sometimes they do the most but I swear I’m not moved
You sef you get moves look what you’re doing on the dance floor
Everyday on trips I bet we need another passport
Kele wey de whine for me wahahi talahi
You should put a price on this
I see what I like so I’m tryna be assertive
I smell blood on the dance please somebody call the medic
Come here make I taste the cake
Save me your collection I’m bout to make a confession
Looking for just any reason to stay off the wagon
The way you move your body drive me nuts
Be my fire be my lightning bulb
Loose lips sink ship so I try lip gloss