LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

SANDALILI

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I never see person wey dey carry shoulder for a soldier
One slap and e go reset i your medulla

You no fit kill my energy unstoppable na Soulaar
Won le ba mi sa
Superstar

Nobody above shenking
Just dey do your own steady
Get money you get level
No money dem no send you

Me I wanna hold something
Hold another person babe
Moto dey for 240 kilometer mi oranyan

Sandalili x8

Aye oooo
Pemeji ahhh
As I dey do my own
I go dey live my life
And E go better make you live your life
Spiritual
Spiritual

My kala don reload

Ghen ghen
Gidi gidi
Ghen ghen

Ghen ghen
Gidi Gidi
Ghen ghen
Yeeee


Nobody above shenking
Just dey do your own steady
Get money you get level
No money dem no send you

Me I wanna hold something
Hold another person babe
Moto dey for 240 kilometer mi oranyan

Sandalili
Sandalili
Sandalili
Sandalili
Sandalili
Sandalili
Sandalili
Sandalili

WRITERS

Yemi-Olowolabi Solafunmi, David Ovhioghena Umaru

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence