LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Collect

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ahhh, hmmm
We dey collect, collect
I connect, e nor connect
Me sef na connect
I allow them connect
Collect
To Collect make them money correct
I nor wan talk yet, that's why they forget
Benz don come remind them, ASAP
That's why they forget, see how we collect
We nor dey talk here, BTC deyyyy
That why we mount here
Here we dey sip Martel
BTC, Collect
ETH, Collect
BTC, Collect
XRP, Collect
I like to, Collect
Ander dey sure, Collect
BY say, Collet
YB dey, Collect
BTC, Collect
ETH, Collect
XRP, Collect
Escobar, Collect
Know the matter, Collect
E dey, Collect
Unto, Collect
Collect, Collect
I like to give am there
Show me the wey… that's why Kele sef
E like to give me head
E see how e dey, dey, dey
Money dey burst my head, collect
You know the matter, me I dey collect
Kele gimme stress i wan dey confess
Confession
BTC, Collect
ETH, Collect
BTC, Collect
XRP, Collect
I like to, Collect
Ander dey sure, Collect
BY say, Collet
YB dey, Collect
BTC, Collect
ETH, Collect
XRP, Collect
Escobar, Collect
Know the matter, Collect
E dey, Collect
Unto, Collect
Collect, Collect, Collect/l
BTC, Collect
Ander dey sure Collect
BY say, Collect
YB dey, Collect/l
…Collect
Richie dey, Collect
Escobar, Collect
You know the, Collect
Collect
IK dey, Collect
Nosa dey, Collect
Etinosa, Collect
Know the matter, Collect
E deyyyy, Collect
Cele dey, Collect
Collect

WRITERS

Lucky Ekhator

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None