Everyday by day na money come
We no wan dey talk, e be like say money talk
Make I check my aza eh, See as e don burst
Levels, Level, Levels, Levels, Levels
There levels to this shit
Me I nor wan smoke ice, ahh
When money dey flow like pipeline
Me I nor wan smoke ice, ahh
When money dey flow like pipeline
Normally money dey blow mind
I need kele wey be like ice spice, ice spice
For the next life I nor go like price
Hundred Kay dors, e don dey blow mind
Anywhere I dey kele dey mental
E come be like say na instrumental
Anywhere I dey kele dey mental
E come be like say na instrumental
Me I nor wan smoke ice, ahh
When money dey flow like pipeline
Me I nor wan smoke ice, ahh
When money dey flow like pipeline
I nor wan talk wetin dey enter
E come like say na instrumental
Anywhere I dey kele dey mental
E come be like say na instrumental
Anywhere I dey kele dey mental
E come be like say na instrumental
Anywhere I dey kele dey mental
E come be like say na instrumental
Anywhere I dey kele dey mental
E come be like say na instrumental