The love I get for you sweet pass sugar cane
The love you get for me smooth pass Mary Kay oo
the way you do those things you do k kan won
Mo un se un gbe me la' du ge loun ta won
Oh baby gimme your love o
Where you dey gimme your love o
Monday to Sunday gimme your love o
Give me love gimme your love o
Pa pa pa gimme your love o
I want it today gimme your love o
Oh baby gimme your love o
Give me love gimme your love o
Make I beg the girls wey dey come force you wey dey pamper you wey dey come force you
Make I beg the girls wey dey pamper you wey dey pamper you wey dey come force you
Make I beg the girls wey dey come force you wey dey pamper you wey dey come force you
Make I beg the girls wey dey pamper wey dey pamper you wey dey come force you
If everything nice everything good
If everything rough everything smooth
As I pull up in a black Benz
Your friends dey tell me I no send
Eni binu e binu na your problem ooo
Me no suffer a bi here oh oh
As I pull up in a black Benz
Your friends dey tell me I no send
Eni binu e binu na your problem oo
Me no suffer a bi here oh oh
The way you do those things you do k kan won
Mo un se n gbe me la' du ge loun ta won
Oh baby gimme your love o
Where you dey gimme your love o
Monday to Sunday gimme your love o
Give me love gimme your love o
Pa pa pa gimme your love o
I want it today gimme your love o
Oh baby gimme your love o
Give me love gimme your love o
Make I beg the girls wey dey come force you wey dey pamper you wey dey come force you
Make I beg the girls wey dey pamper you wey dey pamper you wey dey come force you
Make I beg the girls wey dey come force you wey dey pamper you wey dey come force you
Make I beg the girls wey dey pamper you wey dey pamper you wey dey come force you
Haahnk it's Kriz Beatz the drummer boy heyyyy