LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Yawa Dey

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh na na na na yeah
Rytna on the beat oh o
Oh o Yhung Micky
Balling
Ah ajeh
Ah ajeh ah
Ahn see


Let talk about the things wey we feel
Cos love don’t cause a dime
I know you want me baby don’t be shy
If you say your mind omotela no be crime
But you know me gat you for life
Cos this feelings don dey choke me Walai
Se you go be my ride or die
Open your arms make I hold you tight
Se you know say


Yawa dey
Baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey

I say Yawa dey
Baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey

I say Yawa dey
Baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey

I say Yawa dey
Baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey oh o


Baby girl don’t leave oh
You gat my heart on liquor
You make me high no be joke
Only you only you uh uhh

Baby girl don’t leave oh
You gat my heart on liquor
You make me high no be joke
Only you only you uh uhh


Bum Bum Bigger
Make me shiva
Pull my trigger
Burn my ciga
You Dey make me jogodo
Girl you dey make me Jogodo
Girl you dey make me jogodo

She wanna do me one kind thing
Omo to shon baby girl backside in
I just dey konra cos your friend wan price me
Give me sweet love no casting


O Tami o
O romi o
Mase lese baby jo mapami o
O tami o
O romi o
Mase lese baby girl mapami o

She Say she wan ha
Say she wanna umm
Say she wanna palanga
Say she wanna ummm

Say she wanna ha
Say she wanna ummm
Say she wanna palanga
(Uh oh uh oh ugh)
Say she wanna hun
(Yea yea yeah)


Yawa dey
Baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey

I say Yawa dey
Baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey

I say Yawa dey
baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey

I say Yawa dey
Baby Yawa Dey
If you no love me
Baby Yawa Dey oh o

WRITERS

Crownballer, Michael Abolade Abayomi

PUBLISHERS

Lyrics © HIGHVIBES DIGITAL LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence