Olorun bless you oo (My baby)
No need to worry oo (My baby)
I fit to die for you oo (My baby)
Omo you gbadun oo (My baby)
The way you carry oo (My baby)
You drive me crazy oo (My baby)
I get plenty money for my account
I get plenty money for my account
I will break any chain on the way to you to get all your love
With me by your side, you'll be getting owo
Girl you know you fine, got my feelings loko
No be lie, I go die for your back
Olorun bless you oo (My baby)
No need to worry oo (My baby)
I fit to die for you oo (My baby)
Omo you gbadun oo (My baby)
The way you carry oo (My baby)
You drive me crazy oo (My baby)
I get plenty money for my account
I get plenty money for my account
Anywhere, anyhow, ma tojun e, ma feed your body ee
Girl nothing fit touch my loving
I'll give you everything you desire
Infatuation kill all your body ee
Olorun bless you oo (My baby)
No need to worry oo (My baby)
I fit to die for you oo (My baby)
Omo you gbadun oo (My baby)
The way you carry oo (My baby)
You drive me crazy oo (My baby)
I get plenty money for my account
I get plenty money for my account