I know that I am a winner
When the time come make we share that paper o
No dey come form player o
Thank God sey God bless me
Blessing on Blessings, Yeah
Me, I got no time for bad energy o
Everything divine this way
Blessing on Blessings, Yeah
No dey come show me my fault
No dey come judge me at all
Everybody get their matter!
I know that I am a winner
When the time come make we share that paper o
No dey come form player o
Can't lie it almost end me
But God, him blessings very plenty
I was crying that I got no shoes
No sauce and I got no juice
Mama say anything is possible
Abi Weytin God e no fit do
Let them hate omo no issue
Nothing go ever demolish your
Now the boy boy, Call me Jay Jay
I know that I am a winner
When the time come make we share that paper o
No dey come form player o
Pull up in a brand new Audi. (Audi)
All my guys and foreign baddies. Yes o!
Yeah we threw a party! RSG mansion yardy! Spicy!
I got guys in the streets, When you call dem dey
For the guys way be gang, my Pali dey
I go higher to my goal, fly the Cali way
Me & Kao got a dance like this
7 million when step on feets
She going need a mop when I touch on it
And I went to sing to my girl like this
There's no girl like this
We could do it in the bed or the balcony
Honestly its the view for me
I know that I am a winner
When the time come make we share that paper o
No dey come form player o
I know that I am a winner
When the time come make we share that paper o
No dey come form player o