Sometimes I day lowkey cuz am going through pain
Dem no dey see my hustle cus esá lo ba dè
The fear of die poor depression fè pa mi
So I call on Jah make the blessings fall on me
Na you talk say make I still wait o
Cause I no want make he to late o
( Oju to ri ibi osi ma rirè o )
If thinking pó I fit craze o
Started from Kètu to abule èko ooo
Them no they see the struggle (ohh oh)
Ajó ma gba adura ama tan Abella
Make the blessings cover me
Make you give me kaluba like bazooka
Shower your blessings make them see
Anybody pray for my down fall
Wetin them soul make them reap
Ajó ma gba adura ama tan Abella
Make the blessings cover me
Make you give me kaluba like bazooka
Shower your blessings make them see
Anybody pray for my down fall
Wetin them soul make them reap
If I know see rizla I go take kanaku
Dem know dey show love won Gara ku
I no Dey like to Dey find person trouble
Ko ranti pè ójó kan lo ma ku
I pray for billi in my azzza
All the sleepless night is just all for the raba
Ajó ma gba adura ama tan Abella
Make the blessings cover me
Make you give me kaluba like bazooka
Shower your blessings make them see
Anybody pray for my dawn fall
Wetin them soul make them reap
Ajó ma gba adura ama tan Abella
Make the blessings cover me
Make you give me kaluba like bazooka
Shower your blessings make them see
Anybody pray for my dawn fall
Wetin them soul make them reap